Sunday 31 January 2016

OPEN LETTER FROM AKPOS TO PRESIDENT BUHARI


Open letter drafted by akpos straight from ajegunle to buhari

"Oga presido i hail oh d wey edey b eh bros i no understnd again oh
First of all oga presido i wan ask you this simple question
Wetin we do you???
Common garri wey we dey manage dey soke dey eat we no see again
Bros abi we do bad to vote you?? As e stand so now na to go join boko haram dey hungry me.
My mama been warn me say mak i no vote you but base on say u talk change na him mak i com vote u
Bros ebi lik say oga jona don better oh chai bros i dey vex i fit kill person oh
Na hungry i tak write this one oh
My final words before i hang myself
Your area boy akpos

0 comments:

Post a Comment