gate and pick him up after his Commerce WAEC
exam at the Commercial Secondary School where
he registered.
exam at the Commercial Secondary School where
he registered.
He was given Commerce Exam question paper and
the only question he could answer was question
number 3 that says:
the only question he could answer was question
number 3 that says:
"Differentiate between a Warehouse and a
Shop" (20marks)
After much thinking, he smiled and wrote his
answer as fast as he could:
Shop" (20marks)
After much thinking, he smiled and wrote his
answer as fast as he could:
Warehouse is at Ojota while Shop is at Alaba
market.
Then he submitted his paper and went to meet his
Oga at the gate:
market.
Then he submitted his paper and went to meet his
Oga at the gate:
OGA: Ebuka, how far?
How e be?
EBUKA: E dey so simple Oga.
Question number three say make we differentiate
between a warehouse & a shop.
OGA: Ehen-ehen...Wet in U come write?
EBUKA: hmmm. I write say "warehouse dey for
Ojota & shop dey for Alaba.
OGA: So na the only thing wey U write be dat?
EBUKA: Yes Oga.
OGA: Chinekemee!!! U dey craze. Common go back
& put the phone numbers & our complete address.
silly boy! Na so dem take dey get customer.

0 comments:
Post a Comment