Sunday 1 November 2015

PROVERBS IN NIGERIA PIDGIN ENGLISH THAT WILL SURELY MAKE YOU LAUGH



PROVERBS IN NIGERIA PIDGIN ENGLISH
*Craze no hard to form,na the trekking be
wahala. English translation : Easier said than
done.
*No matter how hot your temper be,e no fit boil
beans. English translation: Calm down, your
temper won’t solve the problem.
*Chicken wey run from Borno go Ibadan go still
end up inside pot of soup. English translation: You
can’t run away from your destiny
*Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap.
English translation: Keep calm! Nothing lasts
forever.
*Cow wey dey in a hurry to go America go come
back as corn beef. English translation: Just be
patient. Let the game come to you. Don’t rush!
*Akara and moin moin get the same parent, na
wetin dem pass through make dem different.
English translation: How you start doesn’t
matter, what matters is how you finish.
*Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus.
English translation: Give everyone what they
deserve.
*The difference between kpekere and plantain
chips na packaging. English translation: Don’t
judge based on appearance alone.
*Escort me, Escort me, na im slave trade take
start. English translation: Serious things
sometimes start like a joke.
*The water wey dem use take make eba can never
be recovered back. English translation: Don’t cry
over spilled.
Add yours

0 comments:

Post a Comment