A conversation between Akpos and Okon
A conversation between Akpos and Okon: AKPOS: Okon. Please, give me your phone, I want to call my girlfriend. I don't have credit in mine. Okon (hands phone to Akpos) No problem, but be quick with the call. AKPOS: Thanks alot. (Akpos dials girlfriend's number, makes a quick phone call and then returns happy and excited) AKPOS: O boy, this your phone na correct phone oh, wetin be the name? Okon Yes oh, na blackberry smart phone. AKPOS: Kai, no wonder dem dey call am 'smart phone'. The phone sabi no be small. Do you believe, when I typed and dialled my girlfriend's number on your phone, it showed the number as 'My love'. How did your phone know that I'm calling my girlfriend? One word for Akpos?
0 comments:
Post a Comment